01 P-Square Lyrics

Hook
Uncle, please tell us a story
Yeah, yeah, yeah
Mmh, mmh, oh no
We are back again, we back again
This time
I got a story (story) (2x)
This na our story, story, story yeah (story, story yeah) (2x)

Verse 1
See, see
Twelve years ago when we started dancing
Imitating, miming Michael Jackson
They used to call us Paul and Peter
We realize say P-Square better
When our mates dey bubble, we dey dey hustle
To make sure our music go escape us from trouble
Then we dey try to understand why
Some people are not the same
From one competition to another
Our mama used to tell us not to bother
Cause we dey play, we dey sing
We dey dance for the same shows
Eeh, at the same time

Chorus
For all those people wey dey play our songs
And all those people wey dey write about us
We love you (we love you)
We wanna thank you (we wanna thank you)
Cause na so it's supposed to be
Can't imagine wetin life go be
Without you (without you)
We wonna thank you (we wonna thank you)

Verse 2
In the year two thousand and one was a blessing
And a lesson that shows we were progressing
While in year two thousand and two
Timbuktu came to our rescue
While in year two thousand and three
For everywhere, na our tapes and CDs eeh
E never finish for Santin city
We go for Kora for South Africa eeh
We dey try to understand why
Some people are not the same
From one competition to another
Again, our mama used to tell us not to bother
Cause we dey play, we dey sing
We dey dance for the same shows
Eeh, at the same time

Repeat Chorus
For all those people wey dey play our songs
And all those people wey dey write about us
We love you (we love you)
We wanna thank you (we wanna thank you)
Cause na so it's supposed to be
Can't imagine wetin life go be
Without you (without you)
We wonna thank you (we wonna thank you)

I got a story (story) (2x)
This na our story, story, story yeah (story, story yeah) (2x)

All the children help me sing yeah!
Thank you
We love you (thank you)
We dey grateful (thank you)
Universities (thank you)
Societies (thank you)
Companies (thank you)
We love you (thank you)
To all radio stations (thank you)
And all T.V stations (thank you)
Journalists (thank you)
We dey grateful (thank you)
To our fans in Nigeria (thank you)
Those in South Africa (thank you)
Those in America (thank you)
All over the world (thank you)
To my fellow musicians (thank you)
MCs and DJs (thank you)
We love you (thank you)
We dey grateful (thank you)
To our father in heaven (thank you)
We no fit forget You (thank you)
We praise You (thank you)
We dey thank You (thank you)
We dey grateful (thank you)
We love You (thank you)
Thank you (thank you) (4x)
Ooh, no (thank you)

Repeat Chorus till fade

© P-Square

by YOUHAPPY

See also:

119
119.29
Louis Amstrong Wonderful Word Lyrics
Shu-bi-dua A' kat la vær Lyrics